Lyrics: Simi - Ayo
Listen and sing Along
(Intro)
Legendury
Beatz
My
blessing corner
Favor
fall down on me
Goodness
and mercy follow me everyday
Everything
when I touch
For
this life, everything when I want
Shey
na mansion oh, shey na Porsche oh
Na
me get am oh, amin
If
dem dey doubt no mind dem
If
bad belle come make you bind them
My
time don come oh
Ayo
wa gba lemi oh
Ire
ohh
(Goodness
ohh)
Ayo
mi de oh
(My
joy ohh)
Everyday
oh
Showers
of blessing rain on me
Shey
na money wey you want oh
Abi
o feran motor
(Abi
you want motor (car))
Time
e don come oh
Ayo
wa gba lemi o
Happiness
knocking, wole wa
Prosperity
something, wan kpe wa
And
blessing calling, o o o
Ayo
wa gba lemi o
(Verse 2)
Asuriwa
wa gbo
Where
ever we go
Victory
wey no dey finish
Ani
temini oh
(It
is for us oh)
Loke
loke, you no go run down
(Higher
higher, you will not run down)
No
more tension, no wahala
Tori
ola wole
Owo
ti de oh
(Money
is here oh)
Pounds
ati Dollars
Ayo
ata lafia
Olowo
lowo bi Adenuga, if you believe oh
Shami
o
Aniko
shami o
Ire
oh
Ayomide
oh
Everyday
oh
Showers
of blessing rain on me
Shey
na money wey you want oh
Abi
o feran motor
(Abi
you want motor (car))
Time
e don come oh
Ayo
wa gba lemi
Happiness
knocking, wole wa
Natirovibe.com
Prosperity
something, wan kpe wa
And
blessing calling
Ayo
wa gba lemi o
Ate
wa ko mi aro
Olu
rire oya ko ma ro
(God
is here, oya dance)
Oya
dance the dance of Olowo (Ok dance the dance of a rich person)
As
you go, money go follow
Before
you ask, God go answer
Ayo
ayo ayo ayo
Ayo
ti mi de le oh
Ola
bamidele
Shey
na money wey you want oh
Bi
o feran motor
(Abi
you want motor (car))
Time
e don come oh, joy don come
Ayo
wa gba lemi o
Happiness
knocking, wole wa
Prosperity
something
And
blessing calling
Ayo
wa gba lemi o
Ore
ore ore ore wa gba leyin me oh
Make
this love dey sweet me for body
Ireti
wo lemi oh (ireti wo lemi oh)
Ayo
ayo ayo ayo (ayo wa gba lemi oh)
0 Comments
Lets here from you !!!